Audio

P Square – Away Mashahiri (Lyrics)

By

on

Enjoy Free Music, Audio, Video, Tanzania Music, Kenya, Uganda, Rwanda, Ghana, Nigeria here at Number One Music Platform in Tanzania

ileke lo’ma jiya
if i tell you say girl i love you
i love you
see the men them, them ma want you
but i need you
i say make i tell you what you don’t know
say many many don go
as you dey my side girl i don blow
but still girl i don’t know
cause e we get many many i dos
wey get plenty aso ebi… ileke lo’ma jiya
anything ma-man do
plenty plenty eyes dey see
ileke lo’ma jiya
please don’t leave me girl, don’t leave me girl
if you hold me tight
i go treat you right eh
girl if any man put asunder, away
thunder na for thunder, away
run down we no go run down, away
we go jump bumper to bumper, away
girl if any man put asunder, away
thunder na for thunder, away
run down we no go run down, away
we go jump bumper to bumper, away

some of them dem dey package
forget about the marriage
no be all about the money
money, e go vanish
but na true love go dey humble you, humble you
no do gra gra good luck go dey sample you
iye ye

if i tell you say girl i love you
i love you
see the men them, them a want you
but i need you
i say make i tell you what you don’t know
say many many don go
as you dey my side girl i don blow
but still girl i don’t know
cause e we get many many i dos
wey get plenty aso ebi… ileke lo’ma jiya
anything ma-man do
plenty plenty eyes dey see
ileke lo’ma jiya
please don’t leave me girl, don’t leave me girl
if you do me right, i go treat you right
girl if any man put asunder, away
thunder na for thunder, away
run down we no go run down, away
we go jump bumper to bumper, away
girl if any man put asunder, away
thunder na for thunder, away
run down we no go run down, away
we go jump bumper to bumper, away

na where the bagga dey
fire burn them, all of them
you see none of them, dey wish you well oh
only true love go dey humble you, humble you
no do gra gra good luck go dey sample you
iye

if i tell you say girl i love you
i love you
see the men them, them a want you
but i need you
i say make i tell you what you don’t know
say many many don go
as you dey my side girl i don blow
but still girl i don’t know
cause e we get many many i dos
wey get plenty aso ebi… ileke lo’ma jiya
anything ma-man do
plenty plenty eyes dey see
ileke lo’ma jiya
please don’t leave me girl, don’t leave me girl
if you hold me tight, i go treat you right
girl if any man put asunder, away
thunder na for thunder, away
run down we no go run down, away
we go jump bumper to bumper, away
girl if any man put asunder, away
thunder na for thunder, away
run down we no go run down, away
we go jump bumper to bumper, away

ileke lo’ma jiya
ileke lo’ma jiya

About mzigotv

Nyimbo Mpya 2022, Mp3 Mp4 Mzigotv, Audio, Video Mpya, Tanzania Mp3, Tanzania trending songs, Nyimbo Mpya 2022, 2021, Download Audio Mzigotv, Alikiba Mp3, Video, Dj mwanga, nyimbo mpya za wiki hii dj mwanga, Rayvanny, Harmonize, Diamond Platnumz, Alikiba, Jux, Nandy, Zuchu, Lavalava, Mbosso, Bekaboy, Yingamedia, Diamond Platnumz Songs 2022


Notice: Trying to get property of non-object in /home/tjsxvbmy/public_html/wp-content/themes/osage/functions.php on line 1056

Notice: Trying to get property of non-object in /home/tjsxvbmy/public_html/wp-content/themes/osage/functions.php on line 1060

Recommended for you